Loading...

Michael Osita @Ositasco $1.25   

81
Posts
2
Reactions
Hope, my landlord get right to lock our gate when my visitor never go? My guy come visit me. For the agreement, we sign say locking of gate na by 10pm and any tenant wey no come back before 10pm, them go lock am outside. Him no write say nobody fit leave he compound ones e reach 10pm. Abeg, wetin law talk? Me: yes, him get the right. Oya check comment make you hear wetin law talk๐Ÿ‘‡

Michael Osita @Ositasco $1.25   

81
Posts
2
Reactions

Follow Michael Osita on Blaqsbi.

Enter your email address then click on the 'Sign Up' button.


Get the App
Load more